Sollokiz Ft Zottiebankz Reason
Sensational singer, Olayemi Idowu Solomon popularly known as Sollokiz comes through with another masterpiece new dope song Entitled “Reason”
This is a dope song y’all need to add to your playlist
Dear Naijaphobities, Y’all need to update your playlists with this dope song brought to you from our reliable source Naijaphobia Blog Below 👇
DOWNLOAD AUDIO HERE
LYRICS BELOW 👇
Lyrics
Mmm hmm
Zottie is hottie lomona
Sollokiz
Making money is on my mind
Mei no get your time
Steady on my grind
Everything na vibes and time
Mei no fit waste my time
If you no dey give me dime
I commot you from my life
Cos i don dey aligned
Alhamdulillah for the life me am living,
Some are going down six feet
I dey work i dey reason
I dey pray i dey dream big
Moti gbawe moti gbadura
Mo gbadura moti sha’atira
Awon kan lemi bi shakira
I dey shark dem
From east to the west to the north to
the south
I gat them be feeling my sound
No go dey ask who be that
Na me wey dey clear all their doubts
East to the west to the north to the
south
I gat them be feeling my sound
No go dey ask who be that
Na me wey dey clear all their doubts
Ärá nbè ti mofe da
Käráyè mapa kadara mi da
Àrá nbè ti mofe da
Kàrávè malo pa kadara mi da
Shati mafor oma soft ah
Oro wa loma so
Tori more cashout nonstop, olohun
Steady balling no dull
If no be business no call
Omo olorun no dev foh
Sebi olowo loma like
Soon awa gan ma jade tan
T’owo bati drop
Awon kan ma rob
T’owo bati tan
Awon kan ma bob
RIP to the ones
VIP lomona
Moti goke gan mio le fall
Zottie jekan mo, jekan mo
I dey sing you dey feel am, feel am
My music is an healer, healer
Sollokiz issa winner, winner
Zottiebanks the redeemer
Hmm uhm ah
Only money make sense
I no see their hatred
Emi underrated
Sebi mo ma debe
Alhamdulillah for the life me am living,
Some are going down six feet
I dey work i dey reason
I dey pray i dey dream big
Moti gbawe moti gbadura
Mo gbadura moti sha’atira
Awon kan lemi bi shakira
I dev shark dem
From east to the west to the north to
the south
I gat them be feeling my sound
No go dey ask who be that
Na me wey dey clear all their doubts
East to the west to the north to the south
I gat them be feeling my sound
No go dey ask who be that
Na me wey dey clear all their doubts
Àrá nbè ti mofe da
Käráyè mapa kadara mi da
Àrá nbè ti mofe da
Kàrávè malo pa kadara mi da
End….